Niu pej-dem

Niu pej-dem
Hide-am registered users | Hide-am bots | Show redirects

27 May 2024

  • 00:1000:10, 27 May 2024Ogbonnaya Onu (hist | chenj-am) ‎[4,257 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with " {{Databox}} '''Ogbonnaya Onu''' CON (dem bon am on 1 December 1951 - e kpai on 11 April 2024) na Naija politishan, buk raita an engineer bifor e kpai on 11 April 2024. Na im bi di fest govnor wey dem vote for in Abia State an na im bi di bifor bifor Naija minista of science, technology an innovation fom November 2015 rish wen e sey e no dey du in 2022. Na im bi di minista wey don sarf pas for di ministry. ==Im life tori== Dem bon Ogbonnaya Onu on 1 Decemb...")

24 May 2024

  • 00:2200:22, 24 May 2024Anthar Laniyan (hist | chenj-am) ‎[1,158 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "{{Databox}} '''Anthar Laniyan''' na Naija aktor, fim produsa an direkto. ==Hau e tek stat life== Dem bon Laniyan''' for Osogbo wey bi kapita of Osun Stet Southwest Nigeria. E go Baptist Sekondri Skul wia e tek get im West Afrika Certifikate Examination (WEAC) in Legos Stet. E kon leta stil go Universiti of Ibadan wia e tek get im Bachelor of Arts Digre in theatre arts. ==Im wok== Laniyan stat to dey akt in 1981 an di fest fim wey dey popula wey e du na ''Everybo...")

21 May 2024

  • 11:4711:47, 21 May 2024Kunle Afolayan (hist | chenj-am) ‎[3,554 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Kunle Afolayan''' (dem bon am on 30 September 1975) na Naija aktor, produsa an dairekto. Plenti pipu sabi am ontop hau e tek dey wok for Nollywood muvis wit big moni. E stat to dey akt fim in 1999 for ''Saworoide'' fim, e kon stat to dey dairet in 2006, fim e fest du as dairekto na Irapada, na Naija fim wey don kolet plenti awod like; Afrika Muvie Akademik Awod for Bes fim in an Afrika langwej. ==Hau e tek stat life== Afolayan na Yoruba pesin fom Kwars stet. Na...")

20 May 2024

  • 03:1703:17, 20 May 2024University of Airlangga (hist | chenj-am) ‎[14,185 byte-dem]Amirfian1996 (tok | tins wey e put) (Created page with "Airlangga Yunivasiti (we dɛn shɔt as Unair ɔ UA ; Javanese : ꦈꦤꦶꦮ꦳ꦼꦂꦱꦶꦠꦱ꧀ ꦄꦲꦶꦂꦭꦁꦒ ) na wan stet yunivasiti we de na Surabaya , Is Java . Dɛn bin bil dis yunivasiti Novɛmba 10, 1954 fɔ di sem tɛm wit di 9th Heroes’ Day. Bay di ranking frɔm di QS Wol Yunivasiti Ranking 2024, Airlangga Yunivasiti de rank fɔs as di bɛst yunivasiti na Indonishia.")

18 May 2024

  • 17:2017:20, 18 May 2024Genoveva (hist | chenj-am) ‎[3,851 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Genoveva Kenechukwu Umeh''' (bon 8 May 1995) wey plenti pipu sabi as '''Genoveva Umeh''' na British–Nigerian Aktres. Na shi win Best Sopotin Aktres for AMVCA insaid May 2024 bikos of di kain way shi akt insaid Prime Video Orijina wey bi "Breath of Life". Im nem dey insaid pipu wey fit win Best Aktres in drama insaid Afrika Magik Viewers Choice Awods 2022 bikos of di wey shi tek akt for 'A Tune Away'. Pipu stil like am bikos of hau shi tek du fest Netflix orijina...")

13 May 2024

  • 21:3821:38, 13 May 2024Ric Hassani (hist | chenj-am) ‎[1,086 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "{{Databox}} '''Ikechukwu Eric Ahiauzu''' wey dem sabi as '''Ric Hassani''' (Dem bon am on 6 January 1989) na Naija singa, song raita an musikshan. ==Skul== Hassani go Covenant University wey dey Nigeria. E go Universiti of Surrey, wia e tek get masta digre in energi ekonomiks. ==Im musik wok== Hassani rilis im fest musik album ''The Gentleman'' in 2006. E get di kain way e dey holways dress wey e kol am gentle man dress. Insaid April 2023, e rilis two song di sem...")

12 May 2024

  • 13:4013:40, 12 May 2024Ibrahim Babangida (futbola) (hist | chenj-am) ‎[1,174 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "{{Databox}} '''Ibrahim Babangida''' (dem bon am on 1 August 1976 - 9 May 2024) na Naija futbola wey dey pley rait wing. ==Im klob wok== Dem bon Babangida for Kaduna. E pley for Katsina United, Stationery Stores F.C. an Bank of di North insaid im own kontri an Dutch klob FC Volendam. ==Hau e tek pley for kontri== Babangida pley for Nigeria nashonal onda 17 futbol team insaid 1993 FIFA U-17 Wod Championship in Japan an na dem bi wod champion. ==Im pasonal lif...")

10 May 2024

  • 19:3019:30, 10 May 2024Emmanuel Iwuanyanwu (hist | chenj-am) ‎[2,880 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Emmanuel Chukwuemeka Iwuanyanwu''' (Dem bon am on September 4,1942) na Naija politishan an biznesman, som dey ci am as one of Igbo pipu wey get moni pas for Naija. ==Hau e tek stat life== Dem bon Chief Emmanuel Iwuanyanwu on Friday September 4, 1942 to Pa Bernard Iwuanyanwu an Madam Hulder Iwuanyanwu of Umuohii Atta insaid Ikeduru Lokal Govmet Aria of Imo Stet of Nigeria. Im granpapa, Iwuanyanwu, na kommanda wey kari lokal solja go faight. Dem bon a...")
  • 00:0000:00, 10 May 2024Josh2Funny (hist | chenj-am) ‎[535 byte-dem]Biowikician (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Chibuike Josh Alfred''' (Dem bon am 18 December 1990) wey pipo sabi wel wel as '''Josh2Funny''' na Naija pesin wey bi komedian, aktor, an muzikshan.")

8 May 2024

  • 13:0913:09, 8 May 2024Richard Mofe Damijo (hist | chenj-am) ‎[7,868 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Richard Eyimofe Evans Mofe Damijo''' (dem bon am on 6 July 1961) wey plenti pipu sabi as '''RMD''', na Naija aktor wey don tey an e stil bi raita, produsa, lorya an im na bifor bifor journalist. Na im bi di bifor bifor Minista of Kolsho for Delta Stet in 2009. In 2005, na im win Afrika Muvie Akademik Awod for Best Aktor insaid Leading Rol. E kolet Lifetime Akchivmet Awod insaid di 12th Afrika Muvie Akademi Awod in 2016. ==Hau e tek stat life== Dem bon Mofe D...")

7 May 2024

6 May 2024

  • 20:4020:40, 6 May 2024Sule Lamido (hist | chenj-am) ‎[1,523 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "{{Databox}} '''Sule Lamido''' (dem bon am on 30 August 1948) na Naija politishan wey sarf as govnor of Jigawa Stet fom 2007 rish 2015. Na im bi di bifor bifor foreign Affairs Minister of Nigeria fom 1999 rish 2003. Na People's Democratic Party (PDP) memba e bi. Insaid 2015 e dey on trial bikos of di kain way e tek du moni enihau by EFCC. ==Hau e tek stat wok== Dem bon Lamido on 30 August 1948 insaid Bamania, Birnin Kudu Lokal Govmet Aria of Jigawa Stet Nigeria....")
  • 07:3307:33, 6 May 2024Karim David Adeyemi (hist | chenj-am) ‎[2,648 byte-dem]Samliverj (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Karim David Adeyemi''' (dey bon am 18 January 2002) na German futbola wey dey play for one German klub Borussia Dortmund an German nashonal tim. Na front Adeyemi dey play.")

4 May 2024

3 May 2024

  • 14:0314:03, 3 May 2024Tekno (hist | chenj-am) ‎[7,337 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "{{Databox}} '''Augustine Miles Kelechi Okechukwu''' (dem bon am on 17 December 1990), wey plenti pipu sabi as '''Tekno''', na popula Naijà singa an song raita an rekod produsa. Im song ''Enjoy'' na im dem uze finish one episode of di Emmy-winin TV series Ted Lasso Sseason Three, Episode Seven). ==Hau e tek stat life== Kelechi na fom Ivo Lokal Govmet Aria, Ebonyi Stet, Nigeria. Dem bon am insaid Bauchi Stet insaid famili of six - five bois one girl. E gro f...")

30 April 2024

29 April 2024

  • 23:2623:26, 29 April 2024Bet9ja (hist | chenj-am) ‎[1,065 byte-dem]Biowikician (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Bet9ja''' na one online bettin kompini wey pesin fit bet wen sport dey go on. Bet9ja get dia headkwuta for Naija. Dis kompini de onda ''KC Gaming Network Limited'' an na meni pipo from difren kontri dey kontro di kompini. Legos Stet give am pamishon to dey do di gamblin bizines an di kompini fit stil opun shop for oda part of di kontri.")
  • 14:3614:36, 29 April 2024Mike Adenuga (hist | chenj-am) ‎[1,925 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Cheif Michael Adeniyi Agbolade Ishola Adenuga Jr''' CSG GCON (dem bon am on 29 April 1953) na Naija billionaire biznesman, an na im bi di third pesin wey get moni pas for Afrika. Im kompini Globacom bi Naija sekond telecom kompini wey big pas an e get branch for Ghana an Benin. E get share for Equitorial Trust Bank an oil stil get for Conoil. Forbes chek im wealth an dey sey e rish $6.2 billion as of May 2021. ==Hau e tek stat life== Im papa Oloye Mi...")
  • 09:3509:35, 29 April 2024Chido Obi (hist | chenj-am) ‎[2,163 byte-dem]Biowikician (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Chidozie Obi-Martin''' ( dem bon am 29 November 2007) wey pipo sabi wel wel as '''Chido Obi''' na one Denmark futbol playa wey dey play for Arsenal klub. Arsenal futbol klub de play ''Premier League'' in England. Na front im dey play for Arsenal.")

28 April 2024

  • 20:2920:29, 28 April 2024Habeeb Okunola (hist | chenj-am) ‎[2,656 byte-dem]Jonywikis (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Iba Akosin Habeeb Okunola''' OFR, MON, FICA ( dem bon am on 2 August 1981) na Naija biznes pesin, wey dey lik put moni for biznes an e dey lik hep pipu, na im stil bi di cheif exekutiv offisa of TILT Grup, na one big kompini wey get big offis for Nigeria. ==Hau e tek go skul an stat life== E go Santa Marie Skul wey dey Legos Stet for im primari edukashon an kon du im sekondri edukashon for Community Grammar Skul, wey dey Surulere, Legos. Afta smol taim, e go Univer...")

27 April 2024

  • 18:4618:46, 27 April 2024Ebira People (hist | chenj-am) ‎[1,181 byte-dem]Biowikician (tok | tins wey e put) (Created page with "'''Ebira Pipo''' na one tribe in North-Senta in Naija wey get dia kolshora langwej wey dem dey spik by demsef. Pesin fit see Ebira pipo in Kogi Stet an NasarawaStet. Dia langwej bi like ''Nupoid'' one wey dem dey spik for Benue-Congo. Di langwej na part of Niger-Congo langwej famili. Wen dem neva komot Kogi Stet from Kwara Stet, na from Okene Ebira pipo chuz as dia main sentra an na from Okene dem tek dey kontro di Ebira langw...")