(Go: >> BACK << -|- >> HOME <<)

Jump to content

Kunle Afolayan

From Wikipedia
Kunle Afolayan
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemKunle Chenj-am
Famili nemAfolayan Chenj-am
Wen dem bon am30 September 1975 Chenj-am
Ples wey dem bon amEbute Metta Chenj-am
PapaAdeyemi Afolayan Chenj-am
Broda an sistaGabriel Afolayan, Moji Afolayan, Aremu Afolayan Chenj-am
Pesin wey e mariTolu Chenj-am
Pikinthird child Chenj-am
RelativeToyin Afolayan Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej, Yoruba Langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, actor, film producer, celebrity Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts, filmmaking Chenj-am
Wie e go skulNew York Film Academy Chenj-am
Wen e stat wok1999, 2005 Chenj-am
E pipulYoruba Langwej Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Awod wey e koletBest of Nollywood Awards Chenj-am
Nominated forBest Director Chenj-am
Related categoryCategory:Films directed by Kunle Afolayan, Category:Films produced by Kunle Afolayan Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Kunle Afolayan (dem bon am on 30 September 1975) na Naija aktor, produsa an dairekto. Plenti pipu sabi am ontop hau e tek dey wok for Nollywood muvis wit big moni. E stat to dey akt fim in 1999 for Saworoide fim, e kon stat to dey dairet in 2006, fim e fest du as dairekto na Irapada, na Naija fim wey don kolet plenti awod like; Afrika Muvie Akademik Awod for Bes fim in an Afrika langwej.

Hau e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Afolayan na Yoruba pesin fom Kwars stet. Na Ade Love, wey dey akt bifor bifor pikin. E dey wok for bank bifor an dey du aktin smol smol, e kon leta go New York Film Academy bikos e wan to dey akt full taim. E don du plenti fim lik: The figurine: Araromire wey dem du wit Yoruba an English langwej an Phone Swap wey Wale Ojo, Joke Silva, Nse Ikpe Etim an Chika Okpala akt insaid am. E don du plenti fim lik: The figurine: Araromire wey dem du wit Yoruba an English langwej an Phone Swap wey Wale Ojo, Joke Silva, Nse Ikpe Etim an Chika Okpala akt insaid am.

Im pasonal life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Afolayan mari Tolu insaid 2007, an dey get four pikin. Dia marriage finish insaid year 2019.

Som of im wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Film Role Notes
Actor Director Producer Writer
1999 Saworoide Yes
2002 Agogo Eewo Yes
2005 Ti Ala Ba Ku Yes
2006 Irapada Yes Yes Yes Yes
Èjiwòrò Yes
2007 Onitemi Yes
2009 The Figurine Yes Yes
Farayola Yes
2012 Phone Swap Yes Yes Yes
2014 Dazzling Mirage Yes
1 October Yes Yes Yes
2016 The CEO Yes Yes
2017 The Bridge Yes Yes Omugwo Yes Yes [1]
2018 Crazy People Yes
2019 Mokalik Yes Yes
Diamonds in the Sky Yes
2020 Citation Yes
2021 Ayinla Yes
Swallow Yes Yes Yes Yes
A Naija Christmas Yes
2022 Anikulapo Yes Yes Yes
2023 Ijogbon > yes

Awods an Norminashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Award Category Film Result
2019 Best of Nollywood Awards Director of the Year Diamond in the Sky Nominated
2021 Net Honours Most Searched Actor Nominated
2023 Africa Magic Viewers' Choice Awards Best Indigenous Language – Yoruba Anikulapo Won
Best Movie West Africa Nominated
Best Overall Movie Won
Best Director Nominated
  1. "Kunle Afolayan, Omowunmi Dada, Ayo Adesanya attend media screening". www.pulse.ng (in Amẹ́ríka Ínglish). 5 April 2017. Retrieved 3 November 2019.