Karim David Adeyemi: Difrens wey dey for rivishon-dem

From Wikipedia
Content deleted Content added
Line 4: Line 4:
*''' Red Bull Salzburg'''
*''' Red Bull Salzburg'''
Adeyemi play futbol wey e still dey young for TSV Forstenried. Wen Adeyemi don rish Eight, e join Bayern Munich. Bayern Munich na one klub wey dey play Bundesliga in Germany. Di date wen e join di klub na 2010. Bikos of one mata like dat abaut e kontrat, Adeyemi nid to komot from Bayern Munich to SpVgg Unterhaching in 2012. Afta wey Adeyemi don dey shine for difren levu of di youth dipamet, e play e fest game for SpVgg Unterhaching Onda-19 tim in Ma

rch 2018. Wen 2018-2019 futbol sisin wan start, Adeyemi sahin three-year kontrat for Austrian klub FC Red Bull Salzburg. Di klub kom kari am go dia smol oda klub FC Liefering for dat sisin.
rch 2018.

Chenj wey hapun for 07:40, 6 May 2024

Karim David Adeyemi (dey bon am 18 January 2002) na German futbola wey dey play for one German klub [[Borussia Dortmund an German nashonal tim. Na front Adeyemi dey play.

How e tek play futbol

  • Red Bull Salzburg

Adeyemi play futbol wey e still dey young for TSV Forstenried. Wen Adeyemi don rish Eight, e join Bayern Munich. Bayern Munich na one klub wey dey play Bundesliga in Germany. Di date wen e join di klub na 2010. Bikos of one mata like dat abaut e kontrat, Adeyemi nid to komot from Bayern Munich to SpVgg Unterhaching in 2012. Afta wey Adeyemi don dey shine for difren levu of di youth dipamet, e play e fest game for SpVgg Unterhaching Onda-19 tim in Ma rch 2018. Wen 2018-2019 futbol sisin wan start, Adeyemi sahin three-year kontrat for Austrian klub FC Red Bull Salzburg. Di klub kom kari am go dia smol oda klub FC Liefering for dat sisin.