Karim David Adeyemi: Difrens wey dey for rivishon-dem

From Wikipedia
Content deleted Content added
Line 4: Line 4:
*''' Red Bull Salzburg'''
*''' Red Bull Salzburg'''
Adeyemi play futbol wey e still dey young for TSV Forstenried. Wen Adeyemi don rish Eight, e join Bayern Munich. Bayern Munich na one klub wey dey play Bundesliga in Germany. Di date wen e join di klub na 2010. Bikos of one mata like dat abaut e kontrat, Adeyemi nid to komot from Bayern Munich to SpVgg Unterhaching in 2012. Afta wey Adeyemi don dey shine for difren levu of di youth dipamet, e play e fest game for SpVgg Unterhaching Onda-19 tim in Ma
Adeyemi play futbol wey e still dey young for TSV Forstenried. Wen Adeyemi don rish Eight, e join Bayern Munich. Bayern Munich na one klub wey dey play Bundesliga in Germany. Di date wen e join di klub na 2010. Bikos of one mata like dat abaut e kontrat, Adeyemi nid to komot from Bayern Munich to SpVgg Unterhaching in 2012. Afta wey Adeyemi don dey shine for difren levu of di youth dipamet, e play e fest game for SpVgg Unterhaching Onda-19 tim in Ma
rch 2018. Wen 2018-2019 futbol sisin wan start, Adeyemi sahin three-year kontrat for Austrian klub FC Red Bull Salzburg. Di klub kom kari am go dia smol oda klub FC Liefering for dat sisin. Adeyemi play e fest 2. Liga game on 1 September 2018 for di game wey FC Liefering play with Austria Lustenau. E tim FC Liefering lost di game 1:0. Adeyemi play start an finish di game dat day. For 1 December 2020, Adeyemi score e fest Shampion Ligi goal. Na inside di game wey e klub play with Locomotiv Moscow dorin di 2020-2021 Shampion Ligi sisin.
rch 2018. Wen 2018-2019 futbol sisin wan start, Adeyemi sahin three-year kontrat for Austrian klub FC Red Bull Salzburg. Di klub kom kari am go dia smol oda klub FC Liefering for dat sisin. Adeyemi play e fest 2. Liga game on 1 September 2018 for di game wey FC Liefering play with Austria Lustenau. E tim FC Liefering lost di game 1:0. Adeyemi play start an finish di game dat day. For 1 December 2020, Adeyemi score e fest Shampion Ligi goal. Na inside di game wey e klub play with Locomotiv Moscow dorin di 2020-2021 Shampion Ligi sisin. Di game finish 3:1.

Chenj wey hapun for 07:42, 6 May 2024

Karim David Adeyemi (dey bon am 18 January 2002) na German futbola wey dey play for one German klub [[Borussia Dortmund an German nashonal tim. Na front Adeyemi dey play.

How e tek play futbol

  • Red Bull Salzburg

Adeyemi play futbol wey e still dey young for TSV Forstenried. Wen Adeyemi don rish Eight, e join Bayern Munich. Bayern Munich na one klub wey dey play Bundesliga in Germany. Di date wen e join di klub na 2010. Bikos of one mata like dat abaut e kontrat, Adeyemi nid to komot from Bayern Munich to SpVgg Unterhaching in 2012. Afta wey Adeyemi don dey shine for difren levu of di youth dipamet, e play e fest game for SpVgg Unterhaching Onda-19 tim in Ma rch 2018. Wen 2018-2019 futbol sisin wan start, Adeyemi sahin three-year kontrat for Austrian klub FC Red Bull Salzburg. Di klub kom kari am go dia smol oda klub FC Liefering for dat sisin. Adeyemi play e fest 2. Liga game on 1 September 2018 for di game wey FC Liefering play with Austria Lustenau. E tim FC Liefering lost di game 1:0. Adeyemi play start an finish di game dat day. For 1 December 2020, Adeyemi score e fest Shampion Ligi goal. Na inside di game wey e klub play with Locomotiv Moscow dorin di 2020-2021 Shampion Ligi sisin. Di game finish 3:1.