(Go: >> BACK << -|- >> HOME <<)

Jump to content

Frances Gillmor

From Wikipedia
The printable version is no longer supported and may have rendering errors. Please update your browser bookmarks and please use the default browser print function instead.
Frances Gillmor
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromAmerika Chenj-am
Fest nemFrances Chenj-am
Famili nemGillmor Chenj-am
Wen dem bon am21 May 1903 Chenj-am
Ples wey dem bon amBuffalo Chenj-am
Wen e kpai28 October 1993 Chenj-am
Place of deathTucson Chenj-am
Wok wey e dey dufolklorist, novelist, anthropologist Chenj-am
Wu e dey wok forUniversity of New Mexico, University of Arizona Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Chicago, University of Arizona Chenj-am
Awod wey e koletGuggenheim Fellowship Chenj-am

Frances Gillmor (dey bon am 21 May, 1903 an e kpai October 28, 1993) na Amerika pesin wey dey rait an rekod tradishonal tori. Frances Gillmor go skul wel wel an e dey rait buk.

Tori abaut e life

Dem bon am for Buffalo, NY for May 21, 1903.Frances Gillmor na di Onli pikin wey e peret bon. Di nem of e papa na Abner Churchill Gillmor an e mama nem na Annie McVicar Gillmor.